Lagos on a lockdown! No thoroughfare! Everybody don become traffic warden (drivers, passengers, trekkers). “Oya go na”… “abeg stop let the road dey free”… My driver is now looking confused e! Even person wey no sabi pidgin wan dey show! I tire. Now I’m hearing all sorts- ashewo etc (covering ears), just because of traffic! Trust facebookers! The guy don record small. I won’t be surprised to see it on social media tomorrow! So no communion for me tonight?